Woju o! Lyrics By Kiss Daniel
Na so na so na so Kiss Daniel G-Worldwide Yeh Verse 1: No be you I carry come But na you I go carry go Sisi Agbarigo eh ya Yo wey Nor be you I dey check on o But na you I wanna know know know know know Sisi Ferari o eh ya Yo wey! Refrain: Very sweet! Very nice! Baby tu di du di du Odikwa tight (Odikwa tight) Sho’ mo pe o sexy Ma lo robo ya iro ni Otun mo pe o de wa pa O wa fe ma buga si emi Chorus: Woju o! Le le le le le le le Baby ko ya woju o Le le le le le le Ko ya woju o! Omo de yi le le le le le Baby ko ya woju o! La la la la la la Verse 2: Nor be you I want to buy But na you I want to marry Sisi Agbarigo eh ya Yo weh! Nor be you I dey give eye o! But na you I want to give my life to! Baby o o! Refrain: Very sweet Very nice Baby tu di du di du Odikwa tight (Odikwa tight) Sho’ mo pe o sexy Ma lo robo ya iro ni Otun mo pe o de wa pa O wa fe ma buga si emi Chorus: Woju o! Le le le le le le le Baby ko ya woju o Le le le le le le Ko ya woju o Omo de yi le le le le le Baby ko ya...